117Praiz God 1Make all di nashons praiz God. Make all di pipol for di eart praiz am. 2Bikos E love us with di love wey nor dey fail and God goodness dey last forever. So make una praiz God!